We are really living in the endtime as we see the rebirth of sodom and gomorrah. What in the world was she thinking? I heard this beauty queen in social sciences is trending for the wrong reasons.
Na wa o, no be me go talk
say devil don carry belle. WHO GIVE THIS GIRL BEAUTY QUEEN EHN? Abi nah miss internatinal whore she win? Sha she dey multi-talented cos she go fit act mojo wella.
Mmm, people talk say nah her boyfriend spread am, some say nah her friend wey dey vex for am. But why normal girl go just dey jobless, say nah her naked picture she wan take. Make them check am, mami water spirit dey her body.
All una yeye girls watch out, CAMPUS AMEBO dey watch you well well.

source : campusamebo

0 comments:
Post a Comment